Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)

FemiKuti

歌词名称:Sorry Sorry

歌手:Femi Kuti

所属专辑:Best of Femi Kuti

Sorry Sorry -Femi Kuti

If my eyes no decieve me

And na true be things my ears dey hear

Politicians and soldiers make e meeting

Our country dem wan repair

Dem dey make like say

Dem know o know

Say na dem a spoil our country so

As dem dey dabaru am dey o

Na so my people dey follow o o

I sorry sorry o i sorry for Nigeria

I sorry sorry o i sorry for Africa

Sorry sorry o

I sorry sorry o i sorry for Nigeria

I sorry sorry o i sorry for Africa

Sorry sorry o

As we never get decided

Look my friends

Dem no like to hear word

Na to dey follow follow follow dem enemies

Like zombie dem dey go dey march dey go

Dey fight for other people

Wey spoil Nigeria so

These politicians and soldiers

Dem be one and the same

No one different from the other

My people no wan know

But with kind of leaders

Africa no get hope

Africans will suffer

We go suffer reach our bone

I sorry sorry o i sorry for Nigeria

I sorry sorry o e gba mi o

Sorry sorry o

I sorry sorry o i sorry for Nigeria

I sorry sorry o i sorry for Africa

I sorry sorry o e gba mi o